As I enter the school party, all the children begin jump up and down. All of dem dey scream with serious happiness. Wetin concern little children, Father Christmas na Father Christmas. And I kuku dey give dem joy. Una go Dey wonder how den no go no say I be daughter Christmas; Shebi I get...
Tag: Storytelling
ARIKE OMO EKO…..the series (part 4; Xmas edition)
*******************PART 4********************* Hmmmm, las las my madam don catch me and her husband red handle. Na here I tell my tailor learning work bye bye oh. Work wey I never even sabi finish just end like that. Anyway, na my fault. If to say I no come beg this man for money. The matter for...
ARIKE OMO EKO ……the series (part 2)
******************PART 2********************** Everyday this man must call me!…..Oga say my voice dey give am joy!……say he dey always dream of me!…. say he love me. But, Abeg oh…. Why he come marry my madam? If he fit dey love another woman for outside? Abi dem use rope tye am inside the marriage? All this naija...
ARIKE OMO EKO ……the series (part 1)
*******************PART 1********************* My dear country people, Shebi na oyibo man talk say———-“be dressed as you want to be addressed” Okay! And as e be say, I don tire to be addressed as that poor and broke babe wey no get level. Una sister decided to switch things up oh. Abi na this Lagos? I must...