When I had my first baby, because I had struggled with my body Image prior to that, I was losing total confidence in my body. And to me it was simple, my slim waist was that one thing in my body that I was proud of and now it was being threatened. This however did...
Category: Storytime
ARIKE OMO EKO…..the series (part 13)
Na the man of God place I Dey through out this week. Once I go hustle come back, na for him church I Dey sleep. Because he still dey run the spiritual work for me. Day by Day, Na so so 5k I just Dey drop put for the man of God alter to take...
ARIKE OMO EKO…..the series(Part 11)
Omo, to make money no be child’s play for this olosho work oh. Na two able bodied men i carry throughout the night reach daybreak. Dem no allow me sleep well at all at all. I hear say na 15/15 k each my madam Funke charge them. So dem wan make sure say dem knack...
ARIKE OMO EKO…..the series (Part 12)
The man of God tell me say the spiritual work go cost me 5k. Say, him go buy all the spiritual things wey he go take run the prayer for me. He even talk say if I no do the work in 3 days time. The madness go come! Omooooo! Na dat one fear me oh! ...
ARIKE OMO EKO…..the series(part 10)
Everybody dey call her mama!!! Na so mama bounce enter our matter oh… mama drag my bag go return am inside. D next thing I hear; na as bottle dey pieces for ground….followed by her deep voice. “Funke, leave am…make all of una gettat from there!, if dem born am well…make she cross…. that door”...
ARIKE OMO EKO….the series (part 9)
You see this life wey we dey so, no trust anybody oh! When 2 Baba sing say….No body holy pass, Omo he no lie oh. No body truly holy oh! If dem tell me say my pastor go dey carry girls, I no go ever believe. Na wa oh! Anyways, Wetin concern agbero with over...
ARIKE OMO EKO…..the series (part 8)
If u see where Funke carry me enter, boat cruise party. Big big men na him full everywhere. Sexy girls choke! Drinks yapa! Funke been don ask me on our way whether I sabi drink, And I tell am yes na! But na only me and my God no say, I just no wan fall my hand....
ARIKE OMO EKO…..the series (part 7)
No be say I wicked but if my land lady pikin no find way to calm her mama on top our house rent matter, I go tell her boyfriend say she na hook up girl. I go pour sand sand for her garri. She kuku no say e no go favor her bcos, her boyfriend...